Naija Music
DOWNLOAD MUSIC: Oxlade – Ojuju

Download this wonderful Music, Oxlade – Ojuju in Mp3, the Lyrics and the Music Video.
Oxlade – Ojuju Mp3 Download Free On EstherBlog.com
Ojuju is a song by the Nigerian Singer and Song writer, Oxlade. The song was written by Oxlade.
If you are a music lover then this song is an majestic track that will surely worth been place on your playlist.
Can you download the song free here on Estherblog? Sure the song is free and available for fast download.
By the good service we render as a music blog, we made Oxlade – Ojuju Music available for Mp3 Download Free.
The song is a cool vibe, and by nature, a very pleasant music to add to your music playlist and enjoy everyday.
Stream & Download Oxlade – Ojuju Mp3 Below:
Lyrics
Coublon, Oxlade oh-ohI dey fear ojuju, I dey fear
I dey fear-fear-fear of fallin’
I dey fear ojuju, I dey fear
It’s like this love thing girl, it’s not for me
I dey fear ojuju, I dey fear
I dey fear-fear-fear of fallin’ oh
I dey fear ojuju, I dey fear
I am fed up of fallin’ and fallin’ againI got to say (to say)
A lot of things come to play (come to play)
Omo, for the matter wey we dey (matter wey we dey)
Fit to make man dey craze
Oh bebe, I no be saint (oh bebe)
But, this matter make me faint (make me faint)
This kain thing we dey paint (we dey paint)
Fit to make man craze, kolo oh-oh-oh
I’m afraid of fallin’ in love again, hmmI got scars baby and you know it pains, huh
Me, no wan cry (no)
Me, no wan shed tears
Me, I dey try ’cause you makin’ me senseless
Givin’ me nightmares
Call the paramedic ’cause me I need healthcare, oh no (’cause me I need healthcare, oh no)
I no know how everybody does it
‘Cause e don dey tire me oh (e don dey tire me oh)
I no know how everybody does it
‘Cause e don dey kill me oh
Na why I sayI dey fear ojuju, I dey fear
I dey fear-fear-fear of fallin’
I dey fear ojuju, I dey fear
It’s like this love thing girl, it’s not for me
I dey fear ojuju, I dey fear
I dey fear-fear-fear of fallin’ oh
I dey fear ojuju, I dey fear
I am fed up of fallin’ and fallin’ again
I no fit relate oh, I no fit dey wait oh
Any bad vibes, omo, na to rusticate oh
I no fit dey late oh, omo don dey wait oh
The shima wey you like fit get guys reach eight oh
Even your boo got a boo (hee-ayy-ho)
And you no go know wetin to do (wetin to do)
For your mind, na you be the only man (mumu)
You go think say na (only you be boo)
Na scam oh
I’m afraid of fallin’ in love again, hmm
I got scars baby and you know it pains, huhMe, no wan cry (no)
Me, no wan shed tears
Me, I dey try ’cause you makin’ me senseless
Givin’ me nightmares
Call the paramedic ’cause me I need healthcare, oh no (’cause me I need healthcare, oh no)
I no know how everybody does it
Cause e don dey tire me oh (e don dey tire me oh-oh-ohh-ohhh)
I no know how everybody does it
‘Cause e don dey kill me oh
Na why I sayI dey fear ojuju, I dey fear
I dey fear-fear-fear of fallin’
I dey fear ojuju, I dey fear
It’s like this love thing girl, it’s not for me
I dey fear ojuju, I dey fear
I dey fear-fear-fear of fallin’ oh
I dey fear ojuju, I dey fear
I am fed up of fallin’ and fallin’ again
Related

Roseh James – We nation Mp3 Download Free On EstherBlog.com
The song was written by Westlife.
The song is a cool vibe, and by nature, a very pleasant music to add to your music playlist and enjoy everyday.
Stream & Download Roseh James – We nation Mp3 Below:
Related
Trending
-
Foreign Music1 year ago
Download Music: Sia – Unstoppable
-
Naija Music8 months ago
DOWNLOAD MUSIC: Naira Marley – Coming ft. Busiswa
-
Net Worth9 months ago
Cheque Biography, Net Worth and Music Career.
-
Entertainment News9 months ago
BBNaija: Many women currently asking me out – Whitemoney claims
-
Net Worth9 months ago
Alpha P Biography Music Career and Net Worth.
-
Net Worth9 months ago
Ajebo Hustlers Biography, Net Worth, & Music Career.
-
Net Worth9 months ago
Fireboy DML Biography, Music Career & Net Worth
-
Net Worth9 months ago
Ckay Biography, Net Worth & Music Career